Being broke is a joke, and my life ain't funny
I let numbers do the talking; figures of speech
I don't calculate no more; what I do is calcufast
Since Christ gave me a clean bath, I don't touch dirty money
He made the bank to be my shower, like I sweat too much money
My money echoes in the air, like sey na echo Bank
So I'ma stay ever green like a twenty naira note
.
God's riches pour on me; so I can never be poor
I'm not the teller at the bank but you can still count on me
Or how can I go dry when his blessings rain on me
The way I dey chop money, I'm in need of a toothpick
.
E don tey wey I dey wait, but I never lose weight;
Now, I got money to kill time; so don't worry about curry
I take down challenges; 'cos I no dey ever give up
I take on life with all I got; 'cos I got all it takes
.
I've been waiting like a time bomb for the right time to blow,
I don chop akara bomb; so why I no go blow,
Holy Ghost na my grenade; why I no go blow,
I be God number one fan; he's the reason why I blow
0 Comments