I be ọmọ OLÓGO; thanks to my OGOLOGO;
Life fit dey do AGÍDÍ, who dey my back na AGIDIGBA
And if you do PÁLAPÀLA; scrape you off like LÀPÁLÀPÁ
I'm glad my good vibes babe no JÁPA, when pace be slow like ÌJÀPÁ
.
.
My BUDDY is the HOTTEST with the BODY of a GODDESS
The ASSET of my BOO THICK; I SET to buy her BOUTIQUE
She Sabi ṣèdí BÀLÀBÀLÀ like the wings of LABALÁBÁ
Love dey crunch me like KÓKÓRÓ; I'm in love like KOKOROKO
.
Dem toast her KITIKITI KATAKATA make she BAMBAM with the BIG LIES
But as for we wey be ASSET; without the big LIE ABILITY
I no fit DORIME dey DISGUISE just to beat THESE GUYS
As per we wey be the REAL GUYS no join dem dey RIG LIES
.
0 Comments