Ticker

6/recent/ticker-posts

RARE ASSET - SUNDAY VIBES

 I get God, I get GRACE, I come fine; see as I SET

The King of doings has made me a RARE ASSET

Get thee behind me Satan; more REAR than my ASS SET

What is written concerning me, na hin I dey ASSERT

.

.

Dem say we no Sabi but we dey hit TARGET

The blessings SHOCK you? Na God be the SOCKET

RABBI wey give me RABBA to buy the whole MARKET

Na him go JET me out after I don ROCK EARTH

.

On a Holy ghost DIET; we no fit DIE YET

In God's CHOIR YET; we no dey keep QUIET

The WORD for our mouth; e sharp pass Dem MACHETE

E be our PURE WATER; e no fit dey SACHET

.

#kleezy_freestyle

Post a Comment

0 Comments