Ticker

6/recent/ticker-posts

GOD DEY FIGHT YOUR BATTLE

As I no dey hold BACK my TITHE, God dey my FRONT make life no TIGHT
I don UNCLENCH my CLOSED FIST make nothing fit QUENCH my OPEN FEAST
E get offering wey you go RELEASE; you go begin swim inside REAL EASE
And money no go finish for your PURSE; your chopping life no go get PAUSE
.
hands holding a tag that says give
.
Fishers of men and women; yes! I was born for THIS HIRE
I cast my net as Jesus bids, make me SEF FISH for THE SIRE
I pray for grace not to focus on or RATE my SELF ISH THIS HIGHER
I don SURRENDER to God make e GRATE my SELFISH DESIRE
.
All of God's STORY is PLAUSIBLE; he don dey WRITE YOURS NEXT
Carrying God's GLORY's POSSIBLE; with His RIGHTEOUSNESS 
Satan no get THE LIVER to wahala who God don DELIVER
He no fit drain your BAR TOO coz na God dey fight your BATTLE

Post a Comment

0 Comments