Ọ̀rẹ́ mi daada ni with the awadà yìí
Action pọ̀ bíi Ògògó bíó bá ń yin Olúwa lógo
Arms spread like, "today momma's giving out free hugs"
Of course the queue go long like kílódé; me sef don join queue oh
.
.
Ìgò dúdú lójú u fine girl tó dùn tó yìí
With this kind goggles you go dey see result sef pass google
I know sey you bold like lion; I also like how your chest full
This your hot legs no be here; obviously made in heaven
.
Based on your hot waist; poem no fit cold or waste
Chick with the sumptuous cheek; smiley lips with the best curves
Made and carved by Abba father; this Angel's not Aba made
If you think my description na hype, then you never look your mirror be that
0 Comments