Thinking of how to RELAY THIS about all dem REAL LADIES out there
Don't know about if "What a man can do; a woman can do better "
But I know man fit dey GYM pass, make woman still get the "CHEST" pass
So it's time to flaunt your best CURVES; which are your lips when you SMILE
.
.
Don't worry! Just be Happy because HOW HAPPY WOMEN DEY
Na big factor wey dey determine HOW HAPPY WE MEN DEY
We PROUD of how you stand out tall; I ain't talking high heels
Socially Special - specially social; that's how STARS do
.
We celebrate una like WE MEN supporting WOMEN
WHO MAN for become one with if e no be WOMAN
Life for no sweet reach if WOMAN no dey to WOO MAN
Explains how happy WE MEN DEY on a happy WOMEN'S DAY
.
How did God have such AGENDA while creating A GENDER
God comot better from ADAM; na for woman he go ADD AM
With Each cute layer PER EFFECT; God's work called WOMAN is PERFECT
No wonder the Love of a MOM when life seems upside, remains WOW
.
Just as you can't spell WOMAN without MAN; can't spell HERO without HER
Who wouldn't DOTE HER as a DAUGHTER; she connects as WIFEY pass WIFI
I SEE STAR in my SISTER and the BEAUTY in my women friends no get B-U-T
Her molecular formula na (Fe + Male); means this FeMale na (IRON + MAN)
.
Who for dey make MALE happy spend FEE if e no be FEMALE
MAN's glad to take her on a DATE based on she be the MANDATE
The Element in every HOUSE that transforms it into a HOME
An INTENTIONAL WE MEN's DAYs to say HAPPY INTERNATIONAL WOMEN's DAY
0 Comments