Ticker

6/recent/ticker-posts

ONE NIGERIA

TUFIAKA to the sounds of war; Thank God for peace and aLAFIA 
Like sey war dey NAIJA e for affect you and ME NA
Let's climb to the top of this love like Olumo Rock wey dey OGUN
Just the way ABUJA babes rock, let us make NAIJA ASO-ROCK
.
#laafia #Niger #minna #ogun #abuja
.
Four hands holding each other tightly and painted naija flag colour
.
Yoruba, Ibo or Hausa; naija remains our OWN THOUGH 
So let Tribes stop killing tribes like eran iya OSHOGBO
Let's stop the O-Y-O attitude; Baba IBADAN no understand this (ON-YOUR-OWN)
Make we be like pikin wey dey sabi PLAY TOO; like play like play, make we JOS dey love
.
#ondo #oshogbo #oyo #ibadan #plateau #jos
.
For love to flow like RIVERS we gats wear the same SOKOTO
Like Ajasco and Alinco, Tango and dance JALINGO;
Make we fly like super eagles and ball like jajay  and YOBE
By writing and taking love eXAM FARER; until ONE NIGERIA get the pass mark 
.
#rivers #sokoto #yobe #zamfara

Post a Comment

0 Comments