Ticker

6/recent/ticker-posts

WAZOBIA ON A MORE GLOBAL SCALE

Wahala be like MR. MACARONI; riding on a BICYCLE 
For long we used PATIENCE; it's time for our GOODLUCK to shine
That little Hope wey lost for market; we don finally see am
Them no fit RIP wetin youths SEW coz we gats REAP wetin we SOW
.
Nigerian youth protest - endsars crowd
.
Dem still no fit SALAYE the way our movement TRABAYE
We wey no need ZAZU for us to ZEH; Bad Governance OTILOR (is gone)
Who no believe us but dey DEMO go cast with him CRAZY DEMO
Indeed we've been OBIDIENT to the one voice of DEMOCRACY 
.
We suspected something FISHY; confirmed it by removing the SCALES
Na so we replicate WAZOBIA on a more global SCALE
The Naijas for ABROAD sef join; azin the unity BROAD wella
Bring back our One NAIJA; God bless Nigeria 

Post a Comment

0 Comments