Ticker

6/recent/ticker-posts

WE NO CHOP THEIR AGBADO

Dem throw us some KATAKATA sey make we dey run KATAKATA
Dem run scores for EKITI sey make we dey run KITI-KITI 
Dem wan package us like GALLA but we no dance their GALALA
Na dem be the AGBA THOUGH; but we no chop their AGBADO
.
#ekiti 
.
Face painted in Nigerian flag colour with shouty expression


.
Never forget the name; the BUHARI of APC
HARRY became the BOO to stop vote buying on PVC
things played out like ONE-TWO-THREE; not that e easy like ABC
The structureless triumph of our LABOUR na wetin I go HAPPY SEE
.
#apc
.
Make all the AGBEROS wey get certificate start to get good alubarika jobs
Make legit hustle start to pay till corruption stops being the core option
Make SAPA stop to dey chase boys so that excuse no go dey to still chase MAGA
Make we run pass HUSSEIN Bolt,  pursue career without running out of money 

Post a Comment

0 Comments