Ticker

6/recent/ticker-posts

ỌMỌ ỌLỌ́GBỌ́N (the WISE one)


God made man - man made gods; and man forgot God made men gods
God made man - man made money; and money made mammon wipe man oraimo chord
LIVE written from right to left is EVIL; Too much love for pleasure shaved man
LIVE not left right means Mammon at work; Too much love for treasure slaved man
.
man holding a fragment of time cut as a sector from a clock
.
I no dey follow you compete to become THE DON
I am already God's true definition of THE IDÁN
God's cooking me plans and soon e go DONE
Miracle awake to stay woke; no YAWN for new DAWN
.
EMÍNÍ TÍN JẸ́ EMÍNÍ; the number one king IDÁN GANGAN
Drowned Pharoah and his army; ọmọ, they're GONE GONE 
E shock dem like electric; wọ́n ti GỌN GỌN
My Kọnguá don sọ bíi ìlù GỌ́NGỌN
.
My lady on my mind make yearn no cheat her FIGURE EIGHT
My money on my mind as I dey earn the EIGHT FIGURE
My Brain don dey WORKOUT don dey carry heavy WEIGHT
My heart wey for WALK OUT no worry to ready WAIT
.
Life GIDI me GAN NI; now I'm strong GIDI GAN NI
Spiritual ỌMỌ ỌLỌ́GBỌ́N wey conquer òrìṣà ỌGBỌ́NGBỌ̀N
Na my GOODLUCK marry PATIENCE; so I'm taking my TIME
Believing God is the best chef; and God's THYME is the best

Post a Comment

0 Comments