Ticker

6/recent/ticker-posts

PRAY WITHOUT CEASING

Let your WORLD of LIGHT get me INSPIRED and get the DARKNESS in my WORLD EXPIRED
The WICKED waiting to make my HEAD WEAK shall be set on fire like the WICK HEAD
No matter the power wey dem INVOKE, my God's greatness remains IN VOGUE
Though they use all the WEIGHT of blood in their VEIN; they WAIT laslas in VAIN
.
man praying
.
Na God wey no let life chop me like HUMAN BEANS make me dey chop life like HUMAN BEING 
The TREE of LIFE giving me the THRILL of LIFE spicing LEFT TIME with the RIGHT THYME 
Christ THE VINE got my BACK against who wan scratch the DIVINE off my BACK
His ANOINTING in me has become so IMPORTANT to make the ANNOYING THINGS IMPOTENT
.
I Got THIS MANTLE of breakthrough to DISMANTLE any holdup wey show face
Can't end a Julius CAESAR's PREY; As I dey PRAY without CEASING
LEFT to speak TONGUES to RIGHT my WORLD's WRONGS Using WORDS wey God WRITE STRONG
Dem misconstrue my TONGUE SPEAKING to MAKING NOISE not knowing it's my recipe to MAKING NEWS
.
Before life turn me math problem like SURD; I solve am with the word - my SWORD 
So wahala wey XENDER come my LIFE; back to the SENDER inside LIFE
Baba, Based on sey I be your Holyghost CARRIER; use the fire take ignite my CAREER 
Speed up my progress like sey my CAR SHARP; and Enlarge the coast of my CASH APP

Post a Comment

0 Comments