Ticker

6/recent/ticker-posts

CORE CALL OF GOD MY CALLER

And God said let there be LIGHT and there was ME; that's why DARKNESS no fit FIGHT ME
As I MATURE to God's DELIGHT, MY CHORE is to THE LIGHT
I WAIT on the WORD of God to pull WEIGHT in the WORLD for God
I'm now too HEAVY in the WORD not to be called the LIGHT of the WORLD
.
man walking throw an easy path in a maze
.
I don hear the CORE CALL of God my CALLER sey my shirt get him COLLAR
He didn't just pay the DEATH DEBT I OWED but programmed me with a LOVE CODE
His glory cover my head, no be ABOLO; Na POLO God dash me, no be APOLLO for eye
So I don look my JERSEY see NUMBER ONE based on sey to WIN trophy na my CUP of tea
 .
WEY EMEKA wey dey find WAY MAKER; Come find the MOST HIGH on the HIGH WAY
Come see who KNOW ROAD even where signboard for talk sey NO ROAD
Even where NORWAY for talk sey NO WAY, Baba still KNOW WAY
I dey follow this God wey help me carry LOAD based on sey he too sabi ROAD

Post a Comment

0 Comments