Ticker

6/recent/ticker-posts

FULL OF GRATITUDE (poetic gospel poems)

#gospel-poetry-spoken-word-lyrics #gospel-spoken-word-poetry  #great-gospel-verses #poetic-gospel #gospel-poems
.
The name wey I CARRY shine as LIGHT dey WAIT na Jesus name wey CARRY HEAVY WEIGHT
I no dey CLAIM sey I be PRO but BRO, I dey PROCLAIM pass the most talkng PARROT
Na this name I take dey win no KARATE; the vitamins wey I dey chop pass CARROT
E CLEAR sey I DECLARE into THE CLEAR a name more GOLDEN than CARAT
.
Happy Ai photo boy (#gospel-poetry-spoken-word-lyrics #gospel-spoken-word-poetry  #great-gospel-verses #poetic-gospel #gospel-poems)
.
TEARS for flow as GAS like who dem TEARGAS, but na Oluwa TUAMA me from the TRAUMA
Na Oluwa save me from this OBAMA DRAMA, make my life no use OSAMA style CAST me
As life CORN SAINTS to the LEFT, I CONSCENT to God's COINED SCENT in a RATE that CONCENTRATES on the RIGHT
While Baba dey throne dey ORCHESTRATE, my body, spirit and soul dey worship and PROSTRATE
.
Christ won the war in VAHALA to save me from WAHALA wey dey HOLA a hell of a HALA
Took away PALAVA; now, praise flow for mouth pass SALIVA pouring like water from EVA
CRAZE and WARSHIP no steal my ONLY TRIBUTE of PRAISE and WORSHIP wey be my HOLY ATTRIBUTE 
Na Baba God wipe my SINS dey guide me SINCE as the producer of my life SCENES
.
From being the Great fool in the MULTITUDE to being Grateful for this ALTITUDE
So Many THANKS in my ATTITUDE as My tank is full of GRATITUDE 
I OWED DEATH DEBT in DEPTHS I couldn't PAY But Jesus gree kpai to help me REPAY
Dats why Me no come this life come PLAY; Na the life of Jesus I come REPLAY
.
#gospel-poetry-spoken-word-lyrics #gospel-spoken-word-poetry  #great-gospel-verses #poetic-gospel #gospel-poems

Post a Comment

0 Comments