I Ready for some RaW WaR goals because I be the number TeN wey dey Net
Can't be shallipopi and NaivE of EviaN; makes God fight the RaW WaR for me
REIGN of GRACE and MERCY over the CRAZE MEN SEE - plenty SteW and honey
RAIN showers of BLESSINGS may BE LESSONS - beyond all the WetS and horny
.
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature
TIME ALWAYS TELLS - semordnilap,wordplay,poetry,loaded rhymes,gospel poems,poetic gospel,
.
As time's TICK TOCK rules for REAL, make life no carry me do TIKTOK cruise for REEL
Lights READ DIM as TIME dey LESS; makes me trust the RYTHM of God that's TIMELESS
As I dey FISH ADVANTAGE from INTERNET, life ADD VITAGE to trick me INTO NET
Unto sey time often GOT WEIGHT for You, sometimes you GATS WAIT for your time
.
Gravity wan DRaW us backWaRD like OKRO but no be everyone go CRAWL
So OPAQUE is OUR CLASS when seen through the TRANSPARENT HOUR GLASS
the YaM PeeL MaY LeeP to TenD to the DenT of life's EveR knife RevE
But can't undo SOUND musical THYME buried in the SAND of magical TIME
.
Sey God wan spice my life with African THYME no mean sey he go use African TIME
As Grind for PEPPER dey PEPPER me REACH; I let God cut the ONIONS to GINGER me RICH
For your own sanity, let the things you C Be, but then look to God for the ACe
Trust is that currency neither love nor money can buy; it's reliable to trust God
.
God LOVES ME more than devil HATES ME; na only who no KNOW go talk sey NO
GAtEmAN no be my NAmEtAG; my name is LargeR and RegaL with DebuT TubeD in layers
Bullies dey whine wan ToL my LoT; but I no be GoLF ball wey everybody dey FLoG
I MUST KIT TO look TANG no mean sey make I open my eyes enter MOSquito GNAT
.
MANGO TREE fit fall SO LOW to WANDER but MAN GOT THRILL to still SOLO the WONDER
Placed on the SPOT where the dark tests your LIGHT till you become the SPOTLIGHT
Come SUN come RAIN - true SONS REIGN; come CHARM come PAIN - expect the CHAMPAGNE
Time always tells like sey na AMEBO; na that time e go clear sey CURRY no be ELUBO
*EviaN - Special Advantage (slang)
.
#gospel_poetry_spoken_word_lyrics #gospel_spoken_word_poetry #life_related_reality #poetic_gospel #gospel_poems #great_gospel_verses #poetry_in_literature
0 Comments