Ticker

6/recent/ticker-posts

JESUS FILL MY BANK FORM - Sunday Vibes

 Devil ATTACKS no dey enter; na you dey take the SHOTS

My NUMBER ONE on the pitch; Jehovah my GOALKEEPER

Getting me saved was the GOAL and of course you SCORED

You wore me a new JERSEY, and the NUMBER na LOVE

.

.

You created a PATH for me to be a PART of you

Part of you no be FRACTION, cos you made me WHOLE

Me & disgrace be PRIME NUMBERS; we no fit ever EVEN

'cos on d COUNTER of grace, my ENCOUNTER don COUNT

.

No be sey I dey FORM, shebi na Jesus fill my bank FORM

My influence is BROADER; 'cos Christ na my BROTHER

My funds no get BORDERS; so me no dey BOTHER

Dem say life's getting DULLER bt me walk upon d DOLLARS

.

#kleezy_freestyle

Post a Comment

0 Comments