Ticker

6/recent/ticker-posts

PUMP ACTION - friday freestyles

I no dey carry gun but dem call me the hot shot

Shebi na bullet dem dey spray but me no join for the prey

No be by their pump-action; the blood that pumps in me na action

You fit PICTURE am like GIF; always moving - unstoppable

.

.

Christ makes it automatic but e no be like gif

E graphical pass gif; because na im life e give

Satan wey come with sickle no fit pluck you like leaf

Sickle cell gats to leave; the blood makes you live

.

My life cannot be blured; it's a product of the blood

I don't hate red; it's the true colour of the blood

Cured my hatred for red; life traffic light go soon turn green

With God's word daily read, my face no fit lose this grin

.

#kleezy_freestyle

Post a Comment

0 Comments