Ticker

6/recent/ticker-posts

TEN STAR GENERAL - Friday Freestyles

No zip for my mouth when spitting bars like the THRILLER

I be ten star general if na by POPULAR

Forget SMALL VILLE  I be SUPERMAN for VILLA

I dey fly like butterfly I no be CATERPILLAR

.

.

Dem giants be grasshoppers; Na me be GODZILLA

Anybody wey jam me sef talk sey I be TRAILER

My video be blog burster; e clear from the THRILLER

My face show, my shoe shine; my guys sef be BALLERS

.

Nothing fishy about my wins; no be eja KPANLA

I no bend like kpomo; be like straight bullets from KALA

I no shame for my real face; I no be CINDERELLA

When I talk people go hear even for VERNACULAR

.

* KALA - Gun

.

#kleezy_freestyle

Post a Comment

0 Comments