Ticker

6/recent/ticker-posts

COLLABO LIKE A DIVINE TEAM

You wey be SALT and LIGHT, you don pass LIGHT version 
You no fit hold me TIGHT make I no release TITHE
You no fit show for SITE make I no wan SIGHT
See as you dey enter my eye; filling me with so much bright insight
.
Hot couple photo ideas
.
Not too tall to be my TUTOR with how tall THE FEIT
You've left me crushing on you like a MAT under THE FEET
Me plus you; I've done the MATH, we no fit suffer DEFEAT
I no wear RED SKIRT but RESPECT you; so like Christ, I'd wash THE FEET
.
Since you dey go SHILOH, I know sey you be WINNER
Na You SLAY me FALL for SCENE; no be sey I be SINNER
Make we kuku COLLABO like a divine team of WE-WE
And keep walking in the light make everyway remain a WIN-WIN 

Post a Comment

0 Comments