Ticker

6/recent/ticker-posts

GOD DEY MY FRONT

As I no dey hold BACK my TITHE, God dey my FRONT make life no TIGHT
I don UNCLENCH my CLOSED FIST make nothing fit QUENCH my OPEN FEAST
E get offering wey you go RELEASE; you go begin swim inside REAL EASE
And money no go finish for your PURSE; your chopping life no go get PAUSE
.
Man walking easily through a maze using a path created by a dollar symbol
.
Like a seed offering e dey grow, e dey glow; oh yeah! That's how the thing goes
Tithe be like the ERASER clearing off life huddles and maze away from my PATH
Tithe be like A RAISER multiplying all my profits in full; and not in PART
God loves a CHEERFUL giver; that's why my throne CHAIR no fit dey EMPTY
.
Fishers of men and women; yes! I was born for THIS HIRE
I cast my net as Jesus bids, make me SEF FISH for THE SIRE
I pray for grace not to focus on or RATE my SELF ISH THIS HIGHER
I don SURRENDER to God make e GRATE my SELFISH DESIRE
.
All of God's STORY is PLAUSIBLE; he don dey RIGHT YOURS NEXT
Carrying God's GLORY's POSSIBLE; with His RIGHTEOUSNESS 
Satan no get THE LIVER to wahala who God don DELIVER
He no fit drain your BAR TOO coz na God dey fight your BATTLE

Post a Comment

0 Comments