Ticker

6/recent/ticker-posts

in ADDY TO ZADDY

COMMANDO wey dey COMMAND OH; Jehovah COME AND DO
Wetin only you CAN DO make no one off my CANDLE 
That I'm healthy and fit no be GYM OH; but e be CHIMO
So Satan dey ask God WHY OH; e no let am do me WAYO
.
small hand holding cross in big hand
 .
I don dey see pass GOGGLE - dey find pass GOOGLE
Dem dey make NOISE dey GAGGLE while I make NEWS and GIGGLE 
The WORD is WORKING - that's why my WORLD is WALKING
Prince of Persia fear to WALK IN coz Jehovah na my WAR KING
.
My wave in ADDY to ZADDY my PADI; I'm talking the DADDY wey dey call me PADI
When YOUR WAY lap YAHWEH, You no fit FOLLOW and FALL LOW
God's love outshine the ZANGA; so my trumpet BLOW pass BANGER 
Make you sef come CONNECT begin COLLECT the kind love wey CORRECT 

Post a Comment

0 Comments