Ticker

6/recent/ticker-posts

chop the fruit of CHRIST's LABOUR - SICKNESS AND SAPA MARKS DON WIPE

Christ don LABOUR to bring us FAVOUR; no be POLITICAL PARTY
Christ's LABOUR hosted this PARTY; hashtag it FAVOUR PARTY
My default setting was GLOOM till Christ became my GROOM
Christ walked the PSYCHO PATHS; so that I no go turn PSYCHOPATH
.
The Cross of Jesus Christ
.
The success CRITERIA no be by who CRY TEY for AREA
Based on God's way LEGIT - no DIRTY; e KLIN pass ARIEL
Divine connect no go too PING LONG before you start to SING SONG
So No play the dirty game of PINGPONG just to become a KING-KONG
.
No come chop fruit of my Labour; abeg, wait make your own RIPE
Better chop the fruit of CHRIST's LABOUR; sey na free no be HYPE
God's WORD be my REAL WORD wey make REWARD flow for my PIPE
My healing STRIPES no be zebra TYPE; sickness & SAPA Marks don WIPE

Post a Comment

0 Comments