Ticker

6/recent/ticker-posts

DEM DEY VEX FOR ỌMỌ OLÓGO

Wetin wan make me chop their APPLE when God already dey make me chop LIFE
Dem dey vex for ọmọ OLÓGO sey dem no fit comot my LOGO
Dem Wan cut my glory like samson DADA; coz I'm top on the LADDER 
That same whichcraft BARBER don jam the rock of God my BABA
.
blue-figure-stands-out-crowd-red-men
.
While Christ offered more than ANDROID with enough BYTES for life eternal;
Devil gave an APPLE with a BITE to crash life's STORAGE to a TRASH that STORE RAGE
Devil - accuser of the brethren; na him be the UNCLE VIRUS 
Then comes Jesus Christ with a GRACE antidote; the ultimate ANTIVRUS
.
THE FAIR RENT is DIFERENT when God's the PARENT wey dey PAY RENT
Life's FLARE is UNFAIR but the Life Christ gave looks FLAIR ON ME
Different in the middle -  all EYES ON ME; celeb wey dem HOLLA - all HI's ON ME;
SUBZEROES KOMBAT but I no FREEZE with all ICE ON ME
.
As Dem no give me Oxygen Mask; na God's daily giveaway, dey give me AIR TIME
Baba dey pick up when I call; and na him still dash me the free AIRTIME
God don bless me - na my WEALTH TIME; spiced with the vine's divine HEALTH THYME
So I go live this life before I leave this life; for God through out this my own EARTH TIME 

Post a Comment

0 Comments