Ticker

6/recent/ticker-posts

GOD'S TIME IS THE BEST

Before dem chook hand for my Arinze na to use akanuche 
You fit don lap Acada make you no still use your ninety-nine
Before dem sey I no get sense; my kappings go make sentences 
Before dem playstation me; their screensaver go show game over 
.
Time melting away quickly
.
Na from CHOCHOCHO, we take dey enter small CHOPS
For SURE the CHO fit even big, make e enter chocolate
But na to pray make your CHOCO, no LATE like 'African time'
Make food done - make we chop life before we run out of spicy thyme
.
Too much BILL on your GATE; JIREH pays BILLS than GATES JAREH
Who dey THIRST for E-MONEY; your aza go get TESTIMONY 
God's TIME is the BEST; his THYME spices the BEST
God is never LATE till DATE; Have FAITH - entrust him your FATE

Post a Comment

0 Comments