Ticker

6/recent/ticker-posts

CAPTURE YOU FOR UNDER with CAUTION

#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
Hello auntie CIVILIAN this my CV Lill YARN no be CAMOUFLAGE
Make I protect you like soldier wey dey carry CAMO FLAG
Based on sey I sight you for UPSAIRS, you must be LONELY at the TOP
ELÉRÉ BUDDY ti dé báyìí; pull your lonely TOP comot your BODY

Girls face behind caution signs

#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
Will like Cameraman CAPTURE you from UNDER; and flash you THE LIGHT
Like a DONKEY with an ASS; this KNIGHT will RIDE you into DELIGHT
Will like an Ubberman CAPTURE you from HONDA; drive you crazy ALL NIGHT
And getting any outside CALL SHUNNED will be our only mutual CAUTION
.
I dey chase you like POLICE as you don THIEF person heart
Based on ỌLỌ́PÀÁ, my POLE IS in my ṢÒKÒTÒ and e go KNACK you for UNDER
E don dey PANT for your UNDER sotey e LONG for you reach SÓKÓTÓ
Once ỌLỌ́PÀÁ ṢÒKÒTÒ capture you for UNDER, e go enter you like HONDA drive you reach SÓKÓTÓ
.
Pishur be like HOT SHOT pose for upstairs dey look camera man focus from downstairs
If to just dey STARE is the CASE, as long as na your FACE, I go win LUKEMAN
You throway face but still dey STIR man CRAZE, coz your breast dey LOOK MAN
Your contour LEVELS get layers pass STAIR CASE; permit me to CLIMB in STEPS to cloud nine
.
See as I dey PICTURE your under like a TO DO PICKED CHORE; like CAMERA wey wan capture with a flash of CALM ERA
If I COME HANDLE YOU, you go CUM with THANKS pass like sey that G.P TANK beside you overflow
I go CUM LATE AND DO you for UPSTAIRS till the COMFORT make you CUM FORTH EARLY reach DOWNSTAIRS
I go use wetin pass HAND DO YOU for DOWNSTAIRS until dem hear your scream for UPSTAIRS
.
#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
ỌLỌ́PÀÁ - police man (yoruba)
ṢÒKÒTÒ - trousers (yoruba)
SÓKÓTÓ - Sokoto State in Nigeria (yoruba)
ELÉRÉ - playful (yoruba)
ti dé báyìí - is now around (yoruba)

Post a Comment

0 Comments