Ticker

6/recent/ticker-posts

LOOKING SPAGHETTI

#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
E easy to HYPE her like HYPO coz She too CLEAN pass KLIN
A DIVA wey DIFFER; all eyes dey VIVA am like FIFA
If to sey I be your MASSEUR, I go MASSAGE your MASSIVE thighs till you start calling me, "MY SARGE"
If to sey I be your MONSIEUR, I for FRENCH kiss these your sexy lips till you start feeling fly like FRENCH FRIES
.
Spaghetti Lady illustration

LOOKING SPAGHETTI - dirty poetry,poetry,pun,
.
Girl looking SPAGHETTI like sey the only food she eats is INDOMIE
She slim-fit like A MARKER in the hands of MAKER
Wey BIG pass BIC and Elegant pass Eleganza
If na to PRAISE like CRAZY from start to finish; she set completely like  from A to Z
.
With this two big milk factories wey dey your chest, please be my MUMMY make for suck breast
Anything wey enter inside your BOSSOM no get another choice than to BLOSSOM
E dey do me like to give you HUG wey go give you HUGGASM
Make I for turn the OGA wey dey give you ORGASM
.
#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny

Post a Comment

0 Comments