Ticker

6/recent/ticker-posts

gbé mi TRÀBÀYÉ (dirty poetry)

#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
The way she dey gbé mi TRÀBÀYÉ, this one wan be like TRAP AYÉ
She nicer than CHINAZA and I got her like AGATHA 
She get BAKA pass BARCA even pass HANNAH A*S wey pass ARSENAL
Based on fine PINKY wey get BRAIN sense; no be only Y*ASH carry her enter my YATCH
.
African Goddess (#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny)
.
Omo, She FINE like PAMUREGE; I dey pay FINE SEE OMOGE
Got me lost like in SAMBISA; hungry for small chops like SAMOSA
IS RARE for You not to THINK AZA so I go blow your mind like an ISRAEL GAZA THING
I dey HUM OPE as an OMOPE WEY I BE; I go DO BUY DUBAI gift WAY BILL
.
As I dey PARIWO, dem wana KILL THE SHOUT; I hush them "SH..." ordering them "OUT"
I dey GEGE pass AGEGE; I be the OKOCHA wey go COACH YA
DULLING NEVER - BALLING EVER; BAMBA with this ÌDÍ BÁMBÀ
When dem sey me Kò LE SÙN; na GRACE make me dey SÙNLE
.
The way you dey drive me PIMPIM don dey on me POMPOM
Thick óKIKI - is plenty PỌPỌ̀; Na ROZAY I take reply what ROSE SAY
Her CHARM comot my PAIN; that's why I call her my CHAMPAGNE 
Based on she PEPPER like ASÚN, make I GINGER buy am AZÚ
.
#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny

Post a Comment

0 Comments