Ticker

6/recent/ticker-posts

CLAP HAND FOR JESUS

Baba Goud mount me edge to edge with GRACE dey lavida my UNIT
Pushed out of the ZOO into ZOA; this is God's life and he placed YOU IN IT
Filthy rags before God were the self righteousness YOU KNIT
So, If no be Jesus blood wash you; you no fit talk sey YOU NEAT
.
clapping hands
.
Na him SEW me this JERSEY wey no let life RIP me of being NUMBER ONE
Na Jesus SOW, na me dey REAP; more like, Jesus DID IT and I DID EAT
Make una LOUD am, oya RAISE am; I say, "CLAP HAND FOR JESUS'
See The way life BILL LONG, if no be Jesus where you wan BELONG
.
He paid our DEATH DEBT in a DEPTH deeper than THE SEAS to bring THIS EASE
Abi where we for wan SEE CURE SECURE for THE CEASE of sin DISEASE
Gifted us a life of ACE in place of THE Cs that's exactly What THIS IS
TRIBULATION to TRIBUTES, no more TEMPEST in the TEMPLE from As to THE Zs

Post a Comment

0 Comments