My focus is the GOAL; whenever I'm shooting DABUR
Wetin TOOTHLESS BULLDOG wan dey do with TOOTHPICK
If you get teeth, chew the TRUTH and let the CHEWING STICK IN
You got two options; either choose to Stay OLIVE
.
.
My Oral Speech legit; nothing less than ORAL-B
Dean of students way no get sense; abeg get SENSODYNE
Why you dey oppress students like sympathy no LONGRICHE
Na your kind mount TOLGATE kill ambassadors of COLGATE
.
This emotion no be MOIMOI wey you fit handle with MY-MY
As guys suppose dey zip up; make ladies too dey CLOSEUP
If not we go pass blame when pepper load with PEPSODENT
Iodine, on the wound; clench your teeth - you need MACLEANS
.
0 Comments