We DEY TEST the PROS wey dey chop the CONS
But DETEST the corrupt BROS wey just fit chop CORN
Wahala like RANGE ROVER when karma runs you OVER
Wahala be the BEVERAGE you'll be served without LEVERAGE
.
.
The POLY THICK tricks; money stacks for POLYTHENE
Hit tracks everywhere; stray bullets back to back
Instead of JOY like a RIVER, naija crying me a RIVER
No life guard - only stray bullets; men drowning in the river
.
PRESIDENT dey DENT the PRESS; social media don turn puppet
HARRY was the media's BOO; not anymore - but still BUHARI
Who's the next media's boo; social media propaganda
Don't let the media remote you like sey Dem get your mumu button
0 Comments