Ticker

6/recent/ticker-posts

REAL MEMOS - SUNDAY VIBES

 REAL MEMOS of sweet MEMORIES; the MEME's ALL REAL

Dem wan TIE me make I no go FAR; but na GRACE tamahug my THIGH

DRUNK in the HOLY GHOST; when I fight, I FIGHT HIGH

Even their best FIGHTER -  FATAI, sef collect FAT EYE

.

.

Death SEF TRY me but na God no gree let am KPAI me

HAWKS wey wan chop me RAW don draw back like OKRO

I can't be their NATURAL SUPPER; I am SUPERNATURAL

CARNAL weapons wey FORM no prosper 'cos God no gree FEEL dem

.

Failure of the ENEMY, based on The God IN ME;

The God GREATER than the GRATER wey Dem be wan use GRATE me

Dem wan BRUISE my SOUL under SOLE take catch CRUISE

But their BRUCE WILLIS no REACH; my winning WILL IS RICHer

.

#kleezy_freestyles

Post a Comment

0 Comments