#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
I got A BOO wey still be BAE, given to me by EBUBE
In love with who my boo be; my boo with the boobie
Dem asking who my bae be; it's you - my only baby
You're too much bae to be called once; I call you twice - baebae
.
.
Your ass-set assert the asset; my boo with the booty
You be my sugar yummy; sweet enough to be my boo-tea
Based on sey my BOO you THICK; I bought you a full BOUTIQUE
No Roman thick rich my boo; plus she's so romantic
.
Although you got a name, I'm eager to call you mine
Plenty suitors queue for line but na me and you still gats align
The God that turned water to wine; e go turn you too to mine
No matter how far back the days of yores; I'll ever remain yours
.
I Sabi sey my future bride no Sabi feature pride
My Humility sef dey tied to love wey be my guide
I'll ride by your side facing the tide; I no go hide
Koko na sey I don decide, not to ever leave your side
.
I say I wan buy you wine; ọmọ aswear; I no dey whine
If I say you be my type; ọmọ aswear; no be hype
If I say you sweet pass zobo; ọmọ aswear; no be bobo
As only bee fit make me honey; na only you fit make me horny
.
#kleezy_freestyle
.
#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
0 Comments