Ticker

6/recent/ticker-posts

HAPPY NEW YEAR (2024)

AS HEIRS to the kingdom having ACCESS to the kingdom
May your wishes come TRUE and all your prayers come THROUGH 
SEASON GREETINGS and no GREAT THINGS CEASING
SIEZING GREAT THINGS and what the new GRATINGS SEALS IN
.
New year 2024 logo
.
The old was once DEAR but now we CROSS  OVER to NEW YEAR
Unlike DEER wey dey TAKE COVER, we face this year like HEIRS that fore KNEW HER
We left the old THERE to TAKE OVER the NEW HERE
A lot of wins to DARE and PULL OVER with a fresh breath of NEW AIR 
.
We start this year with ALPHA to grow MEGA & end it with OMEGA
Wetin I get TIME for na more THYME; no be wetin go COOL THE KUDI
I'm YEARNING for the new YEAR EARNINGS holding life by its REIN
I dey look FOR RAIN wey FOREIGN make e easy me to FOR REIGN
.
Can't be GHOSTING through STRIFE when COASTING true LIFE
Living life on a high note as na the MOST HIGH be my TEACHER; no be SHISHA
In my HOLYGHOST mode; wahala no dey SEE ME
In my HOLYSPIRIT mode, I dey sitdown for heaven dey SIMI

Post a Comment

0 Comments