Ticker

6/recent/ticker-posts

ISABELLA - (dirty poetry)

#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
Better girl like ISABELLA but her guy IS A BALLER
Me don hang boot as a PLAYER so e no get as I wan PLAY HER
I dey SEE her pass CECEILIA dey EYE am pass IRENE
I be that BUDDY wey dey HI am based on how her BODY HIGH me

Beautiful lady covered in banana leaves
.
Na this EVER GREEN B.I.T.C.H just dey make me PITCH my EVER GRIN
She dey give me JOY pass Sister JOY with VIBES wey THRIVE pass FIVE ALIVE
I no get the kind NAILS wey dey her FINGER but I wan NAIL her using my FINGER
'Pluck her from PARENT like LEAF to LIVE for my heart and not LEAVE as she no dey PAY RENT
.
CHICK wey get CHEEK pass CHICKA; wey FUNKY pass FUNKE
She get TITTY pass TITI; and sabi CHILL pass CHICHI
She dey blow pass blomblom; handles BALLS like MESSI
She dey give flying BALLS head; like RONALDO without MERCY
.
I forget ring BELL for ANAL with ANABEL coz she get ASS for ANAL pass ARSENAL
Based on best BACK MAN for BARCA; I'm a fan of her big BAKA
I dey LEAD HER ON like president OBAMA make I for DRIVE HER CRAZY like an UBBER MAN
If she gree be my TONTO DIKE; I go give her TOTO DICK eh
.
#dirty-poems-that-rhyme #funny-dirty-rhyming-poems #dirty-poetry-that-rhymes #dirtiest-poems-ever #dirty-poetry-jokes #dirty-poetry-funny
.
*BITCH - Babe In Total Control of Herself

Post a Comment

0 Comments